For 1518, some citizens of French city of Strasbourg reportedly dance for days sake of wetin dem call dance plague - and di result dey fatal. Na strange event wey continue to surprise artists and ...
In di 400 or so years since di Strasbourg "dance plague" happun, pipo don come up wit many theories to explain wetin really happun. Na event wey grip us till today, and e don make pipo to dey tok am ...